LAUGH LAB

LAUGH LAB

Share

Laugh Lab Is Here To Heal Depression, Sorrows And Restore To You Peace of mind.

09/01/2025

Childhood was better because we only had wounds on our knees and foreheads, not inside our hearts😌

09/01/2025

Jesus knew who judas was but never addressed him

sometimes you have to let people think you don't know they fake

02/01/2025

Pls if I have offended you in any way this year. Go and sit down na you cause am.
Ask people, I no dey find trouble.

28/12/2024

Today was awesome.....My brother get money oo, e get why. I go lie for you.
For you to be recognized, you need to make more money. No be advice, na serious warning

26/12/2024

Relationship wey I just start yesterday she don dey tell me "I don't know you are like this.🤔
This relationship is not for me 😌

26/12/2024

Others dey chop for dream E reach my turn i dey cook. Abeg, wetin e mean?

26/12/2024

Which one be "Boss i fit see 10k for your side? "Na my side 10k dey stay?

26/12/2024

Make i blow knockout for year wey almost knock me out 😌

26/12/2024

Person no need alarm again for this country, na your problem go wake you up 🤷

25/12/2024

Shout out to my newest followers! Excited to have you onboard! Aminu Idah Maleh, Christian Chinedu, Tins Maging, Lejarzo Deleon Paul Darwin, Malyn Masipaqueña Rama, Shirley Salviejo, Adegbite Adekunle John, Risty Delos Santos, Nmesoma Nora, Ajor Ajor

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Owerri?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Address


Owerri

Opening Hours

Monday 09:00 - 17:00
Saturday 09:00 - 17:00
Sunday 09:00 - 17:00