Sambo comedy
Nwite Nnamdi is my name, the only Sambo from Ebonyi State. Feel free to entertain yourself from my page "Sambo Comedy". Your feedback is very important to us.
05/06/2026
Thank God is Friday happy weekend famz
E don happen
Gôd abeg
Omo see like
E don reach this level
Money is the root of all evìł but dem Dey collect am for church my brother be wise
No time
My first time
Giver won sell him phone, guess who deh price am
🙆♂️🙆♂️
03/06/2026
No be Wetin I tell Gôd for crossover night I Dey see so Gôd abeg do something
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Onitsha