AeA OneTime
DMs Open For Ads & Promotion π©
16/10/2025
William Troost Ekong just leveled up with a custom iPhone 17 plated in 24K gold worth over β¦8 million π³π°
Football money dey talk, luxury dey answer ππ±
16/10/2025
Peller don raise the bar again o cash out on a brand new Tesla Cybertruck worth 500 Million Naira π³πΈ
E no easy abeg β Congratulations Peller πβ€οΈ
Na this kind motivation we dey like see for street ππ³π¬
16/10/2025
π₯ 001 no dey ever fall hands Big shout-out to Davido the man wey carry Afrobeats for head and still make am look easy π 30BG your GOAT dey represent Africa πΏπ³π¬
From hits to classics Davido no dey miss real definition of consistency + greatnessππ₯
If youβre 30BG drop your πππ in the comment make we scatter this post with love for 001 πβ€οΈ
Celebrating my 3rd year on Facebook. Thank you for your continuing support. I could never have made it without you. ππ€π
11/10/2025
OBO really said hit no dey finish, and he meant itππ
Keep streaming, letβs take it to the world πβ€οΈ
11/10/2025
π Adekunle Gold no come play for UK oo π¬π§πΏ
βParty No Dey Stopβ with Zinoleesky don sell 158K+, while βHighβ with Davido still dey climb steady with 113K+ units
AG Baby just dey cash out quietly no noise, just vibes and pounds π·π
11/10/2025
Classic π₯π₯
11/10/2025
This collab no be regular β pure groove, pure vibes, pure greatnessπΊ
10/10/2025
INDUSTRY MACHINE just debut #1 on Spotify Nigeria Top Albums Chart with only 4 days of tracking π³πΏπͺ
09/10/2025
π₯ Another global win for Davido & Musa Keys! ππ
βUNAVAILABLEβ just made it to #243 on Rolling Stoneβs Top 250 Greatest Songs of the 21st Century ππΆ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Address
Lagos
Lekki
101233