Chris B
Welcome to my world of laughter,๐ Sit back relax and Enjoy yourself with my hilarious Comedy videos
14/04/2026
I was drunk & I mistakenly slept with my friend wife๐ฅ๐ฅฒ
10/04/2026
Na small Nyash distractionโฆ now see where e carry me reach.๐ญ๐๐๐
10/04/2026
Yes I bed wet, and So๐ก๐ฟ๐ฟ
05/04/2026
Goat wey I buy from Geh Geh advice don born 4 ๐๐ช
04/04/2026
Today for Ugbowo junction I buy 9 shawarma for 7 girls
I no know say PalmPay agents dey corner dey watch me.
Before I knowโฆ
Dem say: โNa this guy dey owe us money!โ
Carry am! ๐๐ฅฒ๐
01/04/2026
When they say โwho no get money no suppose come supermarketโ and you don already collect bread ๐ญ๐๐๐
๐๐๐
30/03/2026
Congratulations to me! ๐พ I finally met my dad today. ๐๐ #
The dream Girl (prt 2)
26/03/2026
Una sure say Na this boy I send?๐๐ญ
25/03/2026
Azaman say my money don die for aza๐ซ
25/03/2026
Make I go see God 1 on 1, e be like say all this angels no
Dey deliver my prayers๐ฅ๐ฅ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Contact the public figure
Telephone
Address
Auchi