Helen johnson
content creator
video creator
philanthropist
01/05/2025
Happy new month guys
Claim the prayer ππ
01/01/2025
Compliment of d season guys π₯°
23/12/2024
No do pass urself ds Christmas season o
Remember January is for resumption π
Think well b4 buying that 30k chicken π₯΄
16/12/2024
End of d year apology ti de oooo π₯°
Say hi pls π₯΄
29/11/2024
I dey with my shugar daddy wey dey pamper me π₯΄
Abegi look away his inchesπ
And focus on our second picture ππ
Ds December must detty seh π€£π€£ππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈ
It's freaky Friday π
27/11/2024
B4 d end of this year money will locate us allπ
27/11/2024
Early update guyz π₯΄
My gender my gender π₯° pls don't let anyone deceive u o πππ
Dos genders enh that is dia national anthem π€£ππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈ
22/11/2024
Married couples they said u should moan quietly o π₯΄
Make them no sue us ππ€£π€£π€£
Make I go report my neighbor now nowπ cos ds December must be detty πππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈ
Abeg una wey dey pick person from gutter I never dirty reach una eye???
19/11/2024
Pls who is selling car abegi π₯΄
My money for latest Gwagon is ready π
Or who will follow me to car dealer spot π₯΄++++ I need body guard π€Έπ€Έπ€ΈππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈ
08/11/2024
Make Una help meπ₯΄
To know wat I will tell my manπππππ€£ππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈππΌββοΈ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Alagbaka
Akure
01/05/2025