Maxson Flow
Be real β say who you are or what you stand for
The Worst Time to Get Good News π Maxson
Nyapui School on fire π₯ plz help Share ππΎππΎ
14/01/2026
πππ JOKES TIME πππ
1. Christmas Don Finish Oh ππ’
Return The Hair Wey You Borrowπ
2. They say time Heals everything
*
No be for Yoruba tribal marks π€£
π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―π§βπ¦―
3. On Judgement Day, Na Cases Of FORNICATION, ADULTERY, ABORTION & SCAM Go Waste Our Timeππ
4. I love this lowkey life wey I dey live.
Nobody even know say hunger wan kΓll meπ«π«
5. Cheers to us who dip mop
only once in the water π¦ and mop the whole house π₯
6. If no be harmattan dust wey enter my
mouth today, wetin I for chop?π€
7. I don finally know the meaning of BOYS
Bills.On.You.Sirππ
8. Girls will text you at 20:30 and expect you to reply at 20:29π€π
9. According to reports,
*
People with dimples are those that were slapped by angels when being createdπ
πππππππππ
10. This harmattan period try dey rub something for lips.. even if na stew..
I canβt be kissing you and be tasting blood.
We no be vampire for my family π
11. The kind thing wey dey my mind, even money dey fear to enter my handπ€
12. You dey limit friend wey them no gree borrow you wig?π
13. E come be like say my village people dey use this sporty bet target my lifeπ€
14. Car plate number don dey look like sporty bet code to meπ€
15. Me: madam give me sugar
Seller: I get groundnut tooπ€
16. Never buy Sugar in the same place you bought Groundnut to avoid see finishπ
17. The soul I say make I go win small for
evangelism don kiss meπ€
Pls FΓLLΓW π DBEST 001 π 4more interesting stories and jokes
13/01/2026
At one point.
12/01/2026
Kracktwist ππ¦
π€΄π
π«π€
11/01/2026
Man to man. #@
07/01/2026
Money. Family. Peace.
https://www.facebook.com/share/p/17F4nYiwdD/?mibextid=wwXIfr
Website
Alerts
Be the first to know and let us send you an email when Maxson Flow posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.