Maris comedy
Scroll through this page on a daily and be guaranteed that you can never be depressed
All those una hypo drinking, if God change am for una, I can never type RIP for anybody... Very anyhow humans dem
01/10/2023
thanks for the support, let the love keep spreading... I appreciate your efforts
Kolo say evil spirit don dey cook for amπ€£π€£π€£π
Make Ona tell Efe to come carry em Sugar mummy comot from my house ohπππ
Mortuary content ππEfe don start again.. Efe na only you go do dat one take
Ese believe say na she be the most beautiful girl in the whole world πππ I get passport?
Kolo say make dem send two evil birds come this night because of foodπ€£π€£π€£π€£π€£
Kolo say em want leak another knacking video make food for plentyπππ
Sister tell your hubby to leave my wife kpenkus aloneπππππ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the establishment
Telephone
Address
Ughelli