Majorlee
Time Machine ๐
12/09/2025
Finally here comes the santaclus ๐๐๐ him just get luck say no be nija dey for chop him body with tyre ๐ ๐
12/09/2025
Fbi release more footage ๐บ๐ธ๐บ๐ธ
11/09/2025
Fbi release the picture of the man who sh0t Charlie kirk ๐ข
Person go wake up come use 30mins wait for preek to calm ๐๐ men de struggle oo
If to say garri nah hard ฤrugs, dem for don arrยฃst me since ๐
Suc!de is not an option stay strong someone might need you for r!tual ๐๐๐
You fit dey play Call of Duty make another man dey call your babe for duty๐ค ๐
Cheers to us who buy Airtime to pay Airtime only to borrow Airtime again ๐๐
Any where you see iPhone Xr for anybody hand, seize am
10/09/2025
John wick vs John wickedness ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
10/09/2025
๐๐๐๐๐๐๐๐: ๐๐ฅ๐๐๐ค๐จ๐ฎ๐ญ ๐๐ฌ ๐ง๐๐ญ๐ข๐จ๐ง๐๐ฅ ๐ ๐ซ๐ข๐ ๐๐จ๐ฅ๐ฅ๐๐ฉ๐ฌ๐๐ฌ
The national grid suffered a collapse on Wednesday.
Read full story in the comment ๐คฃ๐คฃ๐คฃ funny country
โWeather for twoโ
For you wey your roof dey leak?๐น๐คฃ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Woji Town
Port Harcourt