Bobo Nwa
welcome to bobo page 🤗ur happiness is our concern umu nnem
Chosen people go whine u but no panic Bobo Nwa follow up for more ✌️💯😁
U never see anything yet 😂
Omeebego I go dey cast ur work
27/09/2024
Just ordinary me
Bobo Nwa follow up
Dem go shosen ur face
Sanity and ombego
Follow my page ✌️💯
Him even thief 500naira onitsha boy's una too do oh🌝🌝
Like comment and share
Dis one done fall in d hands of otu onitsha boy's 😂😁
💯
Sanity no go chop wetting go key u one day😊😁
& on dis one follow page for more ✌️💯
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Address
Onitsha