OG WYT
THE ALMIGHTY OG WYT
please I want to fight for you, I want you to train me more, I'm a very strong guy but I need you to train me more
Where can I get this dog π ?
and thank you for this, please make una try dey click on repost for me, e go follow sweet me I swear .... Celebrity life no easy
9ja_ come oo
This girl knows what she is doing I swearπ³
you be car wizard, nah only you be the surest car vendor ajeh, guy I too love your energy, just keep making us proud guy
I didn't expect this from you to be honest
you shall never fall Ajeh, You be better person.... Make we link up na oga mi π
don reply me ooo.... Thank you so much my brother, this Guy nah nice guy I swear
E no good oo π³
You will have to challenge me first and the winner faces ,my oga abeg sir look into this and make it possible, I will make sure I take that champion from Carter after defeating Akpi
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Nnewi