Point one

Point one

Share

Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Point one, Blogger, Lagos, Lekki.

29/07/2023

Know these and know peace;

1. Yahoo na stealing

2. Hook up na prostitution

3. Sh**ha na smoke no be sweet

4. Taskforce na agbero work

5. SA or PA to politician no be employment

6. Introduction no be marriage.

7. Cotonou na abroad

8. Say your husband dey post you no mean say him no dey cheat.

9. Popularity for Facebook no mean say you get money

10. Say INEC declare you no mean say court no go fit remove you.

11. Say you catch your wife no mean say she no go do am again.

12. Say him handsome no mean say him no dey beat woman.

13. Say she dey fast and pray no mean say she never do abortion before.

14. Say you dey call me boss, no mean say I be boss, you just wan bill me.

15. Say she fine no mean say she get better character

16. Say you dey see her fine pictures for social media no mean say she dey use iPhone (na abeg abeg send me those my pictures wey Dey your phone)

17.Say I borrow money from loan app no mean say I no get bright future👌

18.Say them send messages to all my contacts no mean say na them go repay the loan

19.Say you fine no mean say you go marry rich man or do big wedding

20.Say you no people no mean say u get
connection

22.Say you and your husband Dey lie seriously for Fb on una birthdays no mean say love Dey una marriage

23.Say you dress well no mean say u don make am

24.Say u no like me no mean say God no go bless me

25.Say you dey form nawww no mean say u use one day reach where u dey today .
Last last God is the greatest.

08/07/2023

Ladies oya come out and answer this

02/07/2023

Know be juju be this happy new month

19/06/2023
18/06/2023

Happy Sunday 08060417760

12/06/2023

African black believe ☠️

10/06/2023

08060417760 if you need to know anything about your life

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lekki?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Culinary Team

Attire

Website

Address


Lagos
Lekki
MOVIE