Echo234

Echo234

Share

Blogger, activist

Photos from Echo234's post 01/01/2026

You fi tryam?

Na so di Nigerian woman return N330 million wey them mistakenly credited to her bank account.

Follow Echo234

01/01/2026

Today don make 66 years since former French Cameroon (East Cameroon) gain independence from France on 1st January 1960.

Please follow Echo234

01/01/2026

Wettin una do to our president face?

31/12/2025

Some people are saying that President Biya is ai.πŸ˜”

Photos from Cameroon  News Agency's post 31/12/2025

Is this Biya or his cloned?

Photos from Echo234's post 31/12/2025

Early this month, Ugandan national team be the first team wey land for Morocco πŸ‡²πŸ‡¦ for AFCON 2025, and dem still join the first teams wey comot. ✈️

Nigeria πŸ‡³πŸ‡¬ finish work yesterday, send dem back to Kampala sharp sharp. Na them this dey road πŸ€£πŸ˜‚
Lesson:
My brother, no be who come first dey carry first. ✍🏾️

Echo234

31/12/2025
31/12/2025

Burkina Faso and Mali don join Niger to ban US citizens from entering their countries.
Faso and Mali talk on Tuesday say dem dey do am as retaliation because of recent US foreign policy wey make many African countries no fit enter America.

30/12/2025

Meanwhile for Uganda πŸ‡ΊπŸ‡¬

President Yoweri Museveni block road, come sit down for middle of road to talk with residents.
E stop convoy, come reason with people face-to-face for ground.🀣🀣

Follow Echo234

30/12/2025

FIFA don announce say demand for tickets for 2026 World Cup don break record.
FIFA talk say dem don receive 150 million ticket requests just within 15 days since ticket sales start.
For Instagram, FIFA President Gianni Infantino talk say di tournament β€œdon oversubscribe 30 times.”
Since sales begin, FIFA dey get about 10 million ticket requests every day from fans for over 200 countries.
FIFA talk say: this massive interest show how football dey loved worldwide, and say North America go make history as e bring people together like never before. Ticket application window go close on 13 January 2026.
2026 World Cup go hold for 16 cities across Canada, Mexico and United States.
Competition go get 48 teams and e go run from June 11 to July 19, 2026.
Follow Echo234

30/12/2025

For 2016, when USA withdraw $472 million aid from Tanzania, dem think say President John Magufuli go beg. But instead, na so e talk:

β€œWe need for stand on our own.
If you be farmer, farm hard.
If you be fisherman, fish hard.
If you get work, work hard,
so that Tanzania and Tanzanians fit comot from depending on donors.”

John Pombe Joseph Magufuli,
President of the United Republic of Tanzania, 2016.
RIP

Follow Echo234

Photos from Cameroon  News Agency's post 30/12/2025

Pesin wey carry belle since done born without light.

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address


Lagos