D.L.M Record
WELCOME TO THE OFFICIAL D.L.M RECORD FACEBOOK FAN PAGE. D.L.M RECORD IS A RECORD LABEL OUT TO UNLEASH YOUR MUSICAL CARRIER TO THE WORLD..LIKE & SHARE
TEAM PRODUCING GOOD MUSIC AND QUALITY SOUND:: IG @DLMRECORD
17/08/2019
Officially out now π₯π₯π₯π₯
Every available music store
Check out the lyrics πππ
Song written by kingflux
intro
uyeeee eee eeeeee dey call me kingflux, bad man kingflux,
hello hello kingflux how far now, wetin dey sup, e don tey wey I see you online ooo
whats up now what's the way forward.
son of the street, but I never denied started from nothing but now we living larvish
every day and night I pray for grace because I really want to complete this mission
uyeeee eee eeeeee, uyeeeeeeeh eeee
(hook)
hustle for the street of Surulere,
me I don sell iyelere eeeh
iyelereeee
benue down to markurdi
me I don go round Waka Waka
Waka Waka
just to chase the paper
chorus
you want benz, you want buy house,
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy motor and you want build house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money ooo
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer
you want to buy house, you want to buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer
me
verse 1
back in the days
back in the days oooh, no body want to know me,
back in the days no body wants to hear from me
and I work every day, pray to jaah
make he showaa me blessings
this year Na my year make him no go pass me by
baba God you be the only hope oooo
if you leave me, am going no where ooo
baba Na you be the only hope ooo
if you leave me am going no where ooo
open the door
show me the way
make you shower your blessings on me
your blessings upon yeeeeh
chorus
you want benz, you want buy house,
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy motor and you want build house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money ooo
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer
you want to buy house, you want to buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer
me
(verse 2)
No retreat no surrender eeeh, life for the street we no get agender aaaah
baba bless your boy,
Amen, Amen
make them no use me play eee
Amen amen
make you shower your blessings
Amen amen,
Na your grace I need
Amen amen amen
ELEDUMARE eeeeeeh Amen Amen
me I want to buy Benz
(chorus)
you want benz, you want buy house,
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy motor and you want build house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money ooo
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer
you want to buy house, you want to buy Gucci
call baba NLA igboro
you want buy Benz and you want buy house
call baba NLA igboro
Eledumare eeeeeh
Jehovah give me plenty money
Eledumare eeeeeh
when ever I called you they answer
me
outtro
call baba NLA igboro ooo
call baba NLA ni igboro
call baba NLA igboro ooo
call baba NLA ni igboro
money o money Jeje
when ever I called you they answer
money ooo Jeje
Finally the most awaited song is available on Apple music now
Click on this link below to download, listen and stream on Apple music store π₯π₯π₯π₯
http://itunes.apple.com/album/id/1474958584
Out on August 15th 2019 fire π₯π₯π₯ department
All music platform
11/08/2019
One good thing about music, when it hits you, you feel no pain.
Anticipate New song coming from
PROD BY
Out on 15th August 2019 on all music platforms
We appreciate your support β€οΈπ―π
impossible is a word to be found in the dictionary of fools.show up your skills and excel to the world
ELEDUMARE drop 15/8/19
if you are bored with life,if you dont get up every morning with a burning desire to do things,you dont have enough goals,
05/06/2019
Pls important msg to all the whole upcoming artist send us DM's pls bear with us if we don't respond to your msgs earlier as you expected, very soon we are gonna start our auditions.
Thanks for understanding and be more active to the page.
30/05/2019
http://ngdailynews.com/2019/05/kingflux-ft-quinax-pick-phone/
What are you waiting to pick up your phone
Click on this link to download and listen to pick up the phone βοΈ by kingflux π΅π³π¬π£π₯π₯π₯π₯π₯
Kingflux ft Quinax - Pick Up The Phone DLM Records artiste kingflux comes up with another bad jam βpick up the phoneβ right after his single β ogini cover ft Phyno and quinaxβ made mad wave on t
15/05/2019
Pick up the phone by kingflux is out every where π₯π₯π₯π₯
Thanks dreamfm92.5 Enugu for having us today.
π΅π§π
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
SURULERE
Lagos
110001