Newface
Entertainment center
Work things o🤣
Update for Ladies
15/05/2026
Your boyfriend dey call you princess, you dey shine teeth, you no ask who be queen💔
Justice for this mama🤣
15/05/2026
Person wey carry ball come field...una nor chose am....him carry the ball go house una dey vex Lol🤣🤣
🤣🤣
Listen to mama ooh
I don finally get Job
Very pa!nful
12/05/2026
I told a smoker to stop smoking because his lungs would go bad. And he asked me, "What is the benefit of dying with good lungs? 🤣
12/05/2026
Confusion is when you steal meat from the pot and forgot whether the spoon was on top or inside the pot 😩
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the public figure
Telephone
Address
Lagos