Ladytee

Ladytee

Share

LADYTEE ♥️ SKILLS, HEALTH, EMPOWERMENT IS OUR PRIORITY

16/10/2025

That's life for you 💪

15/10/2025

Your life is a book, people read it everyday

15/10/2025

Na the kind world we dey now
😒😒😒

14/10/2025

Why you dey zoom my picture like that
Wetin you dey find 😒😒😒😒
See as you dey press my head 😥
You want make my head dey pain me
😏😏😏 wetin dey worry you
mtcheew

14/10/2025

Abeg my people what is the correct name of this snacks, because na different names I dey see everywhere ooo
🤣🤣🤣🤣 So nobody know the name of this thing nawa ooo

14/10/2025

Please you people should help me ask
Doctor Of The Future if this is healthy,
because I don dey see that man for my dream like this abi na woman sef
🤣🤣🤣🤣

14/10/2025

It's really d!srespectful for you to owe me money and you are getting fat and fresh, wetin dey give you peace, wetin dey boost your morale , ehnnnnn

14/10/2025

Dear MTN, no be because of you
I come this Life ooo
😭😭😭😭😭😭😭😭
Data wey I do yesterday don finish
Again, una dey help me use am ?

14/10/2025

Please for God sake, if you are sincerely following me and I did not follow back
Tag me at the comment section let me do the needful please 🤲🤲🤲🤲🤲
Don't assume I'm following you please check,
If you can also see this post and I'm following you but you've refused to follow back, don't worry I know what to do

This post is not for those who unfollow and later follow back, stay where you dey
thank you 👌

13/10/2025

Abeg una wey dey chop dinner by 5pm how you dey do am 😥😥😥😥 eye don dey turn me ooo
I don dey see green colour for sky oo 😭😭
I been dey try to get flat tummy before Christmas,
E be like say I go wear my bubu like that
I no dey do weight l@ss again abeg 🥲

13/10/2025

He's like a brother to you 😏😒
Oya tell us how belle take enter
Your Stomach ehnnnn Cynthia,
Na thru Bluetooth abi Whatsapp

13/10/2025

Follow for follow
support for support
Hug for Hug, energy for energy
Support who support you
Follow who follow you
Engage who Engage you
Oya shine your eye at the comment section

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Address


Lagos