BATTO TV
For Fun and Entertainment
Our people believe too much for tablet and cabsule dem forget say many of d drug wey dem dey buy for chemist na from root and leave dem get am from, so wen you tell them about traditional medicine dem go dey look you some how, naw make I shock u na dem no get medicine wey dey commot fibroid dem go only advice you say make you go do operation. But God don show us wetin we go give any body wey dey suffer fibroid wey go commot am patapata.
For dis page we go teach u na wetin u na go dey eat wey go reverse sickness wey doctor don reject. Tell your brother make he tell him friends make them watch out for dis page.
My people u ma welcome to my page for dis page I go dey show u na d wonder of nature, I go show u na d benefit of many herbs and many sickness wey dem dey cure
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the public figure
Telephone
Website
Address
Sure Quarter
Lagos
234