Iliya b
Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Iliya b, Comedian, Lagos.
if Nigeria win tomorrow I will sale my papa land to do give away
I have 969k followers in my Opay how many numbers remain to complete 1million
before End of this year that thing wey dey your mind you will get it
say Amen
one day E go reach your turn no use your head
😄 all the football Academy dey post naija buys why m kudus dey there dey sleep we can never carry last up naija
28/09/2025
Ehh women and love ❤️
Baba we gather here
we try sha 🇳🇬 1 zero
hahaha 😆 my 🇳🇬 don score 🤣
hmm my Nigeria 🇳🇬 people how market first half draw 🤔
Hustle tight 💪 💯 and keep focusing
Your blessing can never pass you 🙏
Baba God Your children are still waiting ✋️ ask yourself when is my time coming 🙄 😒
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Lagos