ROAD 2 BLOW

ROAD 2 BLOW

Share

Blow na journey and na we be conductor. LIKE & FOLLOW our page make you for no miss your bus stop.

Photos from ROAD 2 BLOW's post 17/05/2021

FORGET THAT THING!

You Dope! No Dey forget abeg!

17/05/2021

TODAY NA THE TOMORROW WEY YOU TALK YESTERDAY

No Dey postpone any again.
That thing wey you talk say you wan do, START AM today!

SHARE make this post for inspire somebody too.

16/05/2021

COMMENT WETIN YOU FIRST SEE πŸ‘‡πŸ½

15/05/2021

NO GO DEY FORM SUFFER WHEN E DON SOFT FOR YOU O

Award no dey for who suffer pass

Photos from ROAD 2 BLOW's post 15/05/2021

NO GO FORGET YOUR PEOPLE O!

Like Davido dey always talk,

We rise by wetin?

13/05/2021

Comment make the person see say you rate am πŸ˜πŸ‘‡πŸ½

Photos from ROAD 2 BLOW's post 13/05/2021

NO LET ANOTHER PERSON BLOW VEX YOU

Swipe make you for read.
Abeg SHARE if you like wetin you read.

12/05/2021

SOMETIMES NA THAT β€œFALL” DEY BRING SUCCESS

Shey you get?

Photos from ROAD 2 BLOW's post 12/05/2021

PUFF NO BELIEVE SAY E GO RISE

Na yeast ginger am!

As yeast small reach Na him help puff puff o

No Dey ignore small things because you dey find big break

Abi how you reason am?

Photos from ROAD 2 BLOW's post 11/05/2021

MAKE WE REASON AM TOGETHER

How Fireboy take blow?
Adedamola Adefolahan Na him real name.
DML wey e dey add for him name Na from Damola e cut am.

Shey you sabi say, before e blow e dey write song for 30k for people?

Swipe make you for learn more about am how him blow.

Legend in making!

Photos from ROAD 2 BLOW's post 11/05/2021

WETIN GO HAPEN GO HAPPEN!

Whether person help you or not.

The thing about life be say,
No be as we dey reason things Na him dem dey happen
Life dey take different turn.

So no dey worry say person help you or not.
Dem no tie your bow to another person favour.

E fit even be stranger go help you blow, or person wey you no reason at all.

Photos from ROAD 2 BLOW's post 10/05/2021

WHERE UNA DEY SEE THIS MONEY? πŸ₯Ί

If you neva get, no too worry
If you get but you want more, no too worry

As far say you dey work
Everything go better as e dey

Just dey grateful for the one wey you get and face your work.

Abeg click LIKE if you dey feel this post

Want your business to be the top-listed Advertising & Marketing Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Address


Lagos