General Jaypy
Music Producer 💻 | Keyboardist 🎹 | Educator 📚
Music Services 🎶💰
C.E.O @jadig.ng
13/03/2026
The most difficult set of people to advise are the ones that say ‘God said’ 😁because if God says Yes, who am I to say No? 🤣🤣🤣🤣
19/02/2026
Month Dey quick end for who Dey owe money, buh e Dey long for who dem wan pay 😂.
19/01/2026
Overprotective boyfriend wey no get money na bouncer 🤣😜
21/11/2025
You no fit bully person wey don pursue masquerade before.
Br bold, Live fearless.
13/10/2025
Nobody Sabi gist pass person wey Dey use ur powerbank and hotspot. 🤣
Know the difference between being useful and being used 🫡
11/07/2025
Hbd to me 🎂 + 1 today ❤️🙏🏾
Omo I forgot to carry my phone go toilet, na so boredom come Dey make me read, ‘ingredients of shampoo’ 😂😂😂😂.
Then it hit me how more grateful I need to be for every and even the tiniest things of life. Today I just wanna say thank you Lord for how far you’ve brought me. I no fit count 🥹🥲 pls say a prayer for me fam ❤️.
05/06/2025
I still never sabi save o, if rainy days come I go swim 😁.
12/05/2025
Horse wey my guy babe wan take make grand entrance for her birthday party no gree move enter gate o, because dem never pay the owner balance and naim go suffer am later 🤣🤣😂🤣🤣
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Website
Address
Lagos