Mr.progress comedy
Welcome to Mr. Progress Comedy! I'm Mr. Progress, aka( the Love Doctor.) Laugh-out-loud comedy and real talk on love and relationships.
Follow me for hilarious takes on dating and marriage. Get ready to laugh and learn! ✅ ✅
@mrprogresscomedy
09/10/2025
> She say she no dey jealous 😌
But make her see you comment “fine girl” under another babe post… everywhere go change 😂🔥
Love sweet, but wahala dey inside ooo 🤣
— Mr.progress comedy
Can you imagine 😳
06/10/2025
When she say she dey ready to settle… 😏
But she still dey reply her ex DM 😳
Na so dating wahala full ground 😂
Tag your friend wey sabi this kind gbege!
05/10/2025
When you borrow her phone to make a call 📱
And you see “Baby 1, Baby 2, Baby 3 😭😭😂
05/10/2025
Some people are not sleeping 😒
They’re busy checking who viewed their status 🤣
05/10/2025
Who can relate? 😂 Drop your experience below 👇
28/09/2025
Once your relationship reach “so if I don’t call, you you won’t call?”
Just start another one immediately, that one don go😆
Allow someone to love you. You are getting old.
Don’t skip my post I’m talking to you 😂😭💔❤️🔪
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Ikeja