Rew

Rew

Share

Stories and memes๏ฟฝ

20/02/2022

Ur boyfriend say e wan first drop u for house before he go drop ur friend โ˜บ๏ธ

This story get as e be ๐Ÿค”

20/02/2022

Stop borrowing money anyhow u refused

Now u no de sleep for house again ๐Ÿ˜’

20/02/2022

I say "Drinks on me"
U see cold mineral go carry Hennessy ๐Ÿ˜’

Who send u

20/02/2022

(โ€ข_โ€ข)
( โˆš )โˆš
/ \

U de para for cultist?

20/02/2022

The table he prepared in d presence of my enemies

Dem don steal d meat ๐Ÿ’”

20/02/2022

U dey shout "I can't date a broke guy"
If e sure for u say e easy
Y ur broda de do POS? ๐Ÿ˜’

20/02/2022

*About to engage on an intense knacking*

Her: can I put my legs on ur shoulder

Me: for wetin, no try that thing o
I go fling u troway ooo
Abeg do spread am well๐Ÿ˜ฉ

20/02/2022

๐ˆ๐Ÿ ๐ฎ ๐ฅ๐ข๐ค๐ž ๐›๐ฎ๐ฒ 13๐ฉ๐ซ๐จ ๐ฆ๐š๐ฑ ๐Ÿ๐จ๐ซ ๐ฎ๐ซ ๐›๐š๐›๐ž ๐Ÿ˜
๐ˆ๐Ÿ ๐ฐ๐ž ๐ฅ๐ข๐ค๐ž ๐ก๐ž๐ซ, ๐ฐ๐ž ๐ ๐จ ๐œ๐จ๐ฆ๐ž ๐ข๐ง ๐š๐ฌ ๐๐ž๐ฌ๐ญ๐ข๐ž ๐Ÿคจ

20/02/2022

Coffin seller don go tell customer
"Hope to see u soon"

We still dey hold fight ๐Ÿ˜น

20/02/2022

Eye wey Love close

Na breakfast go open am ๐Ÿ™‚

Want your establishment to be the top-listed Arts & Entertainment in Eko?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Website

Address


Eko