BIG VAL
~||~ MØDEL~||~
💙•~||~• INFLUENCER •~||~•💙
‘His loss’
But we no dey see turkey and Pringles for your dumps again🌚😂
21/05/2025
Make I catch my destiny helper fess😒😂
I just dey wake from my babe chest, as una no get babe una no fit know the feeling 😂😂
13/05/2025
Na house straight o
iPhone for hand
Garri and salt for belle🙂😂
This life no hard
Do your best and thief the rest😔😂
I don go fight for love again
Na blow dem give me😔😂
Once your money wan finish e go come be like say you study accounting😔😂
01/05/2025
Olamide indirectly sending messages to you-know-who👇😊
01/05/2025
Nth wey we no go see😹
Who is active for giveaway??😊❤️
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Badagry