Excel talkertive
@exceltalkertive ιnѕтagraм
мan oғ grace and joker
19/02/2026
Elon whip the money come 🫴😂😂😂
The only bullet wey I fit take for anybody now
Na blue bullet 😂
13/10/2024
My enemies don finally kpai me😂😂
Babalawo pikin don carry first for CRS 😂
Abeg, if person won swallow pride,
Which soup e go use??
imagine life withøut makeups 💄... some girls would have been our brothers💀😂💔
thank God say no be fuel..de take dey buy sub...if not😎
You dey university dey ask me for 5k
Me wey stop for SS3 no get sense abi?😏
3 things u should no about me
1..I like food😁
2..I too go like food😂
3..I no dey use food play with person😎
wait o
Wetin p dey find for P-salm🤔
Sometimes even if u spend your money wisely en go still finish 🤣🤣🤣🤣🤣 this world self
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Telephone
Website
Address
Olυĸυ
Bénin
Opening Hours
| Monday | 00:00 - 12:00 |
| Tuesday | 00:00 - 12:00 |
| Wednesday | 00:00 - 12:00 |
| Thursday | 00:00 - 12:00 |
| Friday | 00:00 - 12:00 |
| Saturday | 00:00 - 12:00 |
| Sunday | 00:00 - 12:00 |