Young cee

Young cee

Share

Welcome to my page, let's have fun together πŸ’―

I create comedy and lifestyle content,
Consistently posting πŸ’ͺ

29/04/2026

"Sorry I have a boyfriend"... I know your boyfriend, u dey single, trust me

29/04/2026

You fit later move from grass to bush, life no dey follow you shine teeth

29/04/2026

To some.... I get pride
To some.... I be good person
To some.... I be bad person
To some.... I stingy
To some.... I be their helper
Na so life just be!

22/04/2026

Mention your native name and someone will guess your State of Origin .

22/04/2026

Be honest, do you have a rich friend you can call for urgent 100k?

22/04/2026

VDM is on break but he's still dey breaking news 🀣! Make una shout power πŸ’ͺπŸ’ͺπŸ’ͺ

22/04/2026

Make person do me 200k make I take chop, this 100m I nor wan touch am

22/04/2026

If you're really good at English, start a sentence with "Them."

22/04/2026

If poor man post wetin him buy na show off, but if rich man post e own na doings

21/04/2026

am out for my daily 5 million, na una know wetin una dey use 2k do πŸ€£πŸ’ΈπŸ‘

20/04/2026

It is now be confirmed that VDM IS the king 🀴 of this media 🀣🀣🀣

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Aba?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address


Aba