Phamzy

Phamzy

Share

Contact information, map and directions, contact form, opening hours, services, ratings, photos, videos and announcements from Phamzy, Blogger, Miami, FL.

09/24/2022
09/21/2022

Fet's
Luck

Ashawo read it again๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚

08/28/2022

LETTER TO MY LANDLORD

Dear Able Landlord, It's me victor, the tenant you gave double quit notice the other day. I don finally pack. Yes! I pack today. But e get small confessions wey I wan yarn you laidis:

1. Ireti your daughter don get belle! Yes you read that right, and na me give am belle... no vex!. The way e happen sef I no fit explain, e even shock her sef... we no plan am like dis. You be my fellow man and I hope you understand say na accidental discharge... e fit happen to anybody, but I promise say e no go happen again. I for like be ur son-in-law but you're a bad man. Yes!

2. Bingo your dog no lost, na chop we chop am!
I know say dis one go shock you pass bcoz we follow you search for am. No be only me chop bingo, we dey three. Me, your caretaker and one other hausa man. Oga LandLord, bingo sweet die!... I use am cook soup, cook rice, cook stew, even use am cook beans. Omo! the dog get natural oil for body... And i know say you go dey plan to lay curse on me, the curse no go work, bcoz I pray be

08/28/2022

U are blessed ijn

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Miami?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Culinary Team

Attire

Website

Address

Miami, FL