Ij
Jesus first
Others follow
I film my daily life as content, some are real while some are not,stay active to find out.i am an analyst too
19/05/2026
If you don't take risk you will kpai of poverty, and if you take uncalculated risk you may also kpai of poverty i no know who Dey motivate una
19/05/2026
Very soon you go find out why the girl wey get the man wey you sn**ch no follow you fight, na only time fit tell you, if them explain for you you no go fit understand
19/05/2026
Please if this picture appears in your face please let me know I don’t know if Facebook is still distributing my post, please help me check this out thank you
19/05/2026
Person no fit trust person for her own house again,which one I dey sleep person seriously dey snap me,since I wake up I just dey find am make I catch am fess
18/05/2026
It’s already a blessed week you all
Claim it
Why are you awake,let’s talk
17/05/2026
Such is life 🤔☹️who can relate? Or is it about me?
17/05/2026
Sometimes a management and unplanned meal can do wonders, guess how much I used in preparing this meal, the taste is super delicious 🤤
17/05/2026
What is wrongg with this picture?
17/05/2026
Now men no go fit Dey catch their wife’s and partners again, China una Dey try well well😩
16/05/2026
My own husband traveled a month to when am to give birth to my only child in 2008,he came to nigeria first time in 2018, I was rejoicing, was in the hotel with him first night, he then told me he was traveling, not knowing he came to do wedding with his second wife( they both came from Canada), his family members all went for the wedding, I was in the dark until 2019, October, when they bring pikin come nigeria.