TOOTH PIK
Comic designer π₯΄π₯΄, A proud toothpick personality πππ
05/05/2024
Even if na pure water you see drink, abeg try use toothpick ππππpls like and follow my page and I owe you a kiss ππDeborah ChelotiClitasha HendersonPretty Joyce
Aunty, Sell your papa land, travel go UKπππππno be everything I go teach you πππ Cabejec AllanMc AllanteLumela KLumela KamupiraaEvangeliEvangelist Felex Gwarinda
Cost of living don dey kill the living ππ people wey dey prison no know wetin God do for themπ₯΄π₯΄π₯΄
Guest don plenty pass wedding riceπ₯΄π₯΄π₯΄π₯΄π₯΄
Who i offend?
As country tough like this, person go come tell me say bread and Coconut na su***de ππππ just com closeππna your left ear I go bite
Pls follow and like my pageππI owe you kisses and no matter your distance I must travel to give you a peckππ
Click here to claim your Sponsored Listing.
10/05/2024