Azacomedy

Azacomedy

Share

iyoo onye azah Azah💰 🤑 💸

19/05/2026

Since I come to USA I ve not seen any grasscutter to hunt 😂😂

Photos from Azasquad001's post 19/05/2026
15/05/2026

Bring in your deal am all set 🥰😘

15/05/2026

Na only one slap popsy give me I dissapear you can see my clothe on the floor I no know who own the clothes BTW the two and burnaboy came i took i can't even explain 🤣🤣

14/05/2026

I don go village go find wife wey I go marry since city girls Don dey do runs 🤣🥰

13/05/2026
10/05/2026

This my crush just Dey look me for church today she no wan make I give my testimony in peace 😂

10/05/2026

I tell them say I no sabi this job how I wan take comot for here now.😂

Want your business to be the top-listed Media Company in Onitsha?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address

Onitsha