Emjay
The comeback is always stronger than the setback๐๐ค
01/09/2026
๐๐
Jake don start the new month with wahala ๐๐I go too set that boi up this month ๐ฎโ๐จAura for Aura ๐
ใviralใท
29/08/2026
๐๐๐
See wetin nyash wan cause us ๐๐ e be like say God go remove nyash from women body oh ๐ญ๐ญwho's with me?? ๐
ใviralใท
28/08/2026
I hope una dey folo this my backup page ๐๐๐ผ๐๐ผ
Hehehe Jake don see better business๐ e be like say we go take the bold step oh, wetin una think ๐๐ฅฒ๐ฅฒ
ใviralใท
26/08/2026
So na Jake dey tiff for my farm all these while ๐
25/08/2026
Werey don dey chop already and we never open am finish ๐๐
ใviralใท
24/08/2026
Just imagine this boi ๐๐๐joy wan finish me โ
I like as them dey catch am this days
ใviralใท
23/08/2026
Why this boi no dey pray๐ ๐small church, u don dey follow woman talk ๐๐๐
19/08/2026
Hahahaha wetin be this ๐๐
This boi just dey misdo, imagine eating fufu for this cold weather ๐๐๐God abeg oh
13/08/2026
๐๐๐
The audacity ๐๐jake don get mind to stop me from entering my house ๐this boi must go back ajeh
ใviralใท
09/08/2026
Why jake deh vex ๐๐
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Alerts
Be the first to know and let us send you an email when Emjay posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.