Dear Calista

Dear Calista

Share

Sharing sweet moments & vibes with positive mindset �

29/05/2026

And she is still arguing with me oo that is ok to use it
God abeg oo I no go follow you eat this one o

29/05/2026
29/05/2026

And she still Dey talk say is normal

29/05/2026

Tell me why somebody will use three cubes of maggi to cook two spaghetti 🍝

29/05/2026

I no like this talk oo
Which kind advice be this nah

29/05/2026

No be lie . Na man talk ham o

28/05/2026

Na man talk ham o
Una dey hear 👂

28/05/2026

My people make una come hear 👂
Wetin this generation Dey turn into

Photos from Dear Calista's post 28/05/2026

Breakfast 🍳 is served

28/05/2026

The weather is very cold 🥶 so hot tea can help solve it

Want your business to be the top-listed Media Company in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address

Lagos
234