The Pidgin Blog
We dey deliver football news, transfer gist, match updates, and everything football — all in pidgin!
Monday na football watch day
We dey monitor every gist sharp-sharp
*No miss am — TPB dey show all*⚽️
👉 thepidginblog.com
29/12/2025
We dey your screen, we dey your ear
Football wahala no go escape *TPB*
*Na so we dey monitor every move!*⚽️
👉 thepidginblog.com
After *rice* na ball.
After ball na *banter*.
*TPB* dey supply all.
👉🏽 thepidginblog.com
24/12/2025
*Shey You Sabi Say?*
Youngest goalkeeper ever for *AFCON* na just 17 years.
Crazy but e true. 😮
👉 Read am: https://thepidginblog.com/youngest-gk-afcon/
24/12/2025
Una don guess tire.
Answer don show face.
*Na Lookman, no be mirage.*
23/12/2025
*Who be dis*? 👀
Make you no play.
Guess am *sharp sharp*! ⚽️
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Alerts
Be the first to know and let us send you an email when The Pidgin Blog posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.