Entertainment Plug
“Official page of Ojionwubtc 🎭
Original comedy & entertainment content. Not affiliated with any public figure.”
03/06/2026
E shock una say i dey enjoy abi?
No panic,my client just drop $50 😂😂
03/06/2026
“Hello okada abeg help me check if she no get yansh make you return am back”
03/06/2026
Grind ugu my guy, you no fit protect Nigeria with clear eyes 😂
03/06/2026
The only nyansh way no fit give me STIs 😋😂
03/06/2026
I’m curious, what is this structure used for?
03/06/2026
Nobody get gist reach person wey won borrow your gas take cook oil rice this evening 😹🙌
02/06/2026
“Make me self b0mb abeg,the pikin wey suppose make me proud dey dance for tiktokkk”
02/06/2026
Finish keh 😂
Make I blow small put
02/06/2026
When your boss don’t trust you😂😂
02/06/2026
Doors go open for you today 🙏🏽
Click here to claim your Sponsored Listing.