B.O.D Republic
B.O.D Republic only Official Fan Page. Brand Influencer 🇳🇬 🇬🇧 Dm for ADS and Promotions
14/01/2024
Na garri I dey drink for Sunday Morning🥹😭
Make una try dey check on me Dey put small small things for my account abeg 😔
But wetin we come this life come do in the first place ?
13/01/2024
If you have the opportunity to pick a child of your own between Sheldon, Georgie and Missy. Who are you going for?
I will go for Georgie. I can’t cope with Sheldon.
13/01/2024
Jamb Question don set and the question na 30 marks 🤣
Check your breast, Look at it again. Have you seen it well?
Now tell me, do you deserve a valentine’s gift?
Even Michael Jackson no go fit make the kind move I go make this year😌
13/01/2024
My Sapa Spaghetti for Breakfast 🥹😋
Na me take this "no gree for anybody" seriously pass, Person send me 10k i triple am send back 30k immediately
you fit try me if you think say na cruise
Security guard for Kilimanjaro dey eat for mama put
12/01/2024
4k well spent
Something light for dinner
If you like me, go straight to the point, nothing concern you with my babe 😹
Believe it or not, some of your friends and family members secretly hate you.
Others they add for nyash, my babe dey add for belle 😫 Jennifer you swallow airbag😳
God abeg 🤲🏼🙏
The hunger that woke me up this morning ehn 😔
Omo wetin person wan chop this night 😔
Omo na my children school fees dey my head like this 😔🤲🏽
Once I start texting you everyday just know l'm trying to sleep with you 🙏🏽
If you love me teach me yahoo
I have no plans of having s*x this year.
What about you?
Short time 70k…? Ehn ehn, I talk am.
No wonder una Dey buy wig anyhow 😹😂
Sha no forget me it you wan feed the poor🥹
Limit your closeness with me
Ritual Dey my mind
10/01/2024
Giveaway time
Drop your aza, 10m for 100 people 😎
Limit your chat with poor girls.
10/01/2024
How una dey buy data for opay abeg I don forget 🙁
To understand me this year go hard.
If you like pack quotes full status because of me I go still do you plenty strong things
Ex millionaire Dey ask you for 5k you Dey vex.
Who is the most famous person in your phone contact?
Click here to claim your Sponsored Listing.
Videos (show all)
Category
Telephone
Website
Address
Block 347 Flat 3 Amuwo Odofin Estate Mile 2
Lagos, 00234
The page is for football fans in the world, using Man Utd as headliner. preaching against violence in football.. Fans For Fun: Not Violence...FFF
Lagos
International Peace Tourism Ambassador/Actor/Musician. He has influenced many lives by his lifestyle and through his music.
Lagos
Can you Simi now🎙 Déjà's Mommi 👶🏾 Studio Brat CEO 🐇 [email protected] • +2349097770246 • @vinpres
AMAZING GRACE Plaza, LIGALI AYORINDE, VICTORIA ISLAND LAGOS
Lagos, 90001
A COMBINATION OF FUN AND PRAISE AND WORSHIP FOR FAMILIES AT CHRISTMAS TIME. WE PROMOTE TOGETHERNESS. CREATED BY YOURS TRULY, DAN FOSTER.
1-5 Redemption Way (formerly 1a Cemetery Street)
Lagos, 23401
THE SEED IN THE GROUND.Pa Josiah Akindayomi..."The memory of the righteous will be a blessingt. Prov
Lagos
For hot gist gossips Night Clubs Hotels News Music Videos trending gists Lifesyle Beauty Fashion Adverts Entreprenes etc.. Watch this space!
Lagos
Trailblazer, Multiple award winning premium gospel music dj/promoter, Author, Mentor, Broadcaster...
Lagos/State
Lagos
NAOSS UNIMAID ALUMNI........Am proud to be one..... Omo Ogun, ise ya
World Miracle Centre, Folarin Bus Stop Ajah
Lagos
Rev. Yinka Yusuf is one of Africa’s leading Evangelists. He holds major crusades around the world.







