Zlatan Rudeboy
Rudeboy official page
Happy new year to you all
01/01/2025
I have reached 9.5K followers! Thank you for your continued support. I could not have done it without each of you. 🙏🤗🎉
the kind list wey gistlover drop now dey fear me omo if na true that means this country don go oooh and the fact be say some names for the list their matter be don sup online back then ooh aaaaaah
15/10/2024
face card na 10/10
UCL matches just dey shock me this night🤣❤🤣❤🤣❤🤣❤
Sparkle Tee DA TP don fall my hand, you mention names finish and you no mention tailors in Anambra and you know very well say you be TAILOR PIKIN 😉😉 you have 24hrs to mention their names or i go report you to Falz and him papa 😌😌😌😌😌
wait oooh court sent person to prison them go give am apartment outside the prison as per vacation abi wetin???
Click here to claim your Sponsored Listing.