SP
free world,lovely life and funny me
13/06/2025
Are you ready
04/05/2025
Over 100,000 Nigerians have emptied their accounts with GTBank in the last 24 hours because of VeryDarkMan, and their official pages have received over 13,000 reports from Nigerians since yesterday. Their App on Apple Store and Playstore is not left behind as tonnes of low ratings and negative comments have flooded it.
This was a setup against GTBank after they announced themselves as the first Nigeria bank to hit 1 trillion Naira in profit. They were set up for destruction and they fell for it.
Nnamdi
This white people don too deceive us Africans, everything wey happen for Bible na for Africa e happen
28/04/2025
Short conversation between a customer and mtn customer care
See who dey cry
E be like say nowadays,na givers lack pass ooo ,take for instance me wey dey read non$sen$e
Screenshot and win 5k
25/04/2025
My worst enemy now na POVERTY cause everything wey I dey face now na him causeam,I no cap
The truth will set you free no be for naija law court matter ooo,if you dare say am guilty,death by hanging na dey penalty 🤣🤣🤣
As many dey go na so many dey come ,,if you checkam many don disappear
Wahala jam network
Click here to claim your Sponsored Listing.