Everything Pot

Everything Pot

Share

Everything Pot is a food vendor. We sell quality and clean food items at wholesale price. We also do cooking services that is cooking to your specifications.

Your stomach, our priority.

11/01/2025

Hello my people I greet una o
As I been talk for my previous video. This one na me inside mile 12 market, as una dey see tomatoes cheap Wella here o.
Na me be una errand girl for cheap food market. As I talk am say this year na yafun yafun food go dey as I go find the market where food cheap.
Una fit place order as I dey do food sharing every week for the following food item: tomatoes and peppers, vegetables, onions, crayfish, garri, yam, dry fish and so on.
I dey also cook and deliver to your doorstep.

I hope say una find this video helpful. Abeg make una like, share and comment. And make una bless my hustle by buying from me. See you in the next video.

Want your business to be the top-listed Food & Beverage Service in Lagos?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Telephone

Website

Address

Lagos