Triple jay comedy
Comedy's
If your baby no give you anything today break up with the person πna me talk amπ
Don't trust too much.Don't love too much. Don't hope too much. Because that too much can hurt you so much.
π₯°π₯°π₯°
P square rush go sing e no easy ..back then when things still easyπ©ππ
You pray to God for a good partner I DM u, u dey snub me. U know who send me?ππ
life of a Bachelor no be here π
Una don start again o πwho send me 2m without my permission ππ?
You fit dey suffer make you still dey glow π«΄na the stage wey I dey be that π.
If you are Alive
Thank God for lifeβ€οΈ.
πππ
If person tell you "I love you" make sure you screenshot it and print it out π«΄before dem go talk say she's forcing herself on me ππ
I don't know why i hate s*x πππ
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the public figure
Telephone
Address
Enugu