Heis JayDee
Follow me for daily memes and some good bad advice 😈🙂😎
21/07/2025
When I been dey small
Dem tell me say if you get this small black dot for body, you go get plenty money 💰
Omor I still dey wait oh
Wetin come dey hold the money na 🙄😒😂
If na garri Isaac Newton and Albert Einstein dey drink for school, you think sey dey for know book? 🥱😂💔
Na when person broke
person go begin dey dream big💔
You fit dey face life threatening issues make person dey vex say you no wish am happy birthday 🤦😒💔
I don't have time to look for emojis
I love you🧟
I don't like people who don't let go of the past
Especially those ones I owe money 🤦😔😂
I wan take one m@d risk now
The result na either say I sleep under bridge or I buy a houseðŸ˜ðŸ˜‚
20/07/2025
Ajeh 🤦😂
11/07/2025
03/07/2025
Which kind chatgpt wey dey give me oh🤦😂💔
Follow Heis JayDee for more fun 🙂😊
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Calabar
540211