Master Daniel Comedy
I'm available for advert and page ๐ธ๐ธ๐ธ
promotion you can DM me now๐ฅ๐ฅ๐ธ๐ธ
Someone somewhere now has changed her boyfriend's name from "my love" to "Emeka MTN" just because of small misunderstanding ๐
You dey use your iphone 17 dey oppress person wey dey build house no worry you go sleep for Icould๏ฟฝ๏ฟฝ๏ฟฝ
As person wey be come borrow money hear my story e later dash me 2k๐ ๐๐
This life don spoil ooo Dem serve me food for dream no meat๐ ๐๐
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the public figure
Telephone
Address
Calabar