Clems
Bringing you daily comedy,entertainment & good vibes
Follow for laughs and relatable content โบ๏ธ๐
11/06/2026
So the devรฎฤบ is going to torture me in heฤพฤพfire for disobeying the same God he disobeyed.....This story never clear ๐๐๐
11/06/2026
You no get money today no mean say you go get tomorrow
Know this and know peace โ๏ธ ๐
11/06/2026
If I transfer the money wey dey my mind enter my AZA.....who be Dangote ๐๐ซ๐๐
Una good morning โบ๏ธ
10/06/2026
POV:You and your elder sister went to her unfinished house to plant yam ๐๐๐๐
10/06/2026
Rule number 1- Never allow a woman to control you,but if she tells you to go and lock the d00r,forget Rule number 1, only a f00l would obey it ๐๐๐
10/06/2026
Na now I understand why my father dey leave house early,come back late ๐ซ๐ซ๐ช Olom lily page Eskimo comedian
10/06/2026
I tell you say I love you ๐
You say make I talk am again.....you want make I lie 2 times ๐๐๐
10/06/2026
mistakenly received 50k and the owner call ๐คto send it back
What will you do ๐
10/06/2026
POV:You went to the market to buy eyeglass ๐
10/06/2026
Good morning my amazing followers
May ur day be as beautiful as you are and if you ugly na u sabi ๐คทโโ๏ธ๐
Click here to claim your Sponsored Listing.