Buga boi
I'm a content creator link up my page for funs and comedy..
Am so tired of buying data this days
πππ€π€ππ
04/06/2025
Achalugo I want to marry you...
Reply as achalugo..ππ
04/06/2025
Everybody knows am a verified hustler .
I take anything gbasalu my future personal....
Someone should complete the third line..ππ
04/06/2025
Think it twice you will see that is true..
04/06/2025
Make Una see my 2030 mercedes benze...
Formatic, bullet proof π€£π€£π€£π€£π€£
03/06/2025
Na waoow
03/06/2025
I beg wetin we go call this one...
One bombastic word for this out brotherπ€£π€£π€£π€£
03/06/2025
This is how I make my make up competition in an occasion.
Say a word as the chairman of the occasion πππ€£π€£π€£
03/06/2025
See make I tell you, look into my eyes you go no say I no dey see person face at all..
I swear if that knife touch me ehh..
I dey vase say una don removy clothes, Una wan come cut meππππ€£π€£π€£π€£π€£π€£
02/06/2025
Which one I go select...
Silpas cost for market no be me ooπππ
02/06/2025
Wetin you go do this phone π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£ππππππππ
01/06/2025
It be like say local dog never pushed you at night π€£π€£π€£π€£
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Website
Address
Awka
4455