great world
Movies and news to my funs. And the world
So follow and be updated all time yes
Today in Agbor
Follow now and get more videos
Yesterday in Agbor all we need is the right thing in Nigeria
Na so Dem bee.....abeg follow his page now like the video comment I no say the video if no make sense for some people place but is it make some happy please follow now thanks
Happy new month guys
May the good Lord bless and mach down the bad one who we not allow you to see success in Jesus name
13/02/2024
11/02/2024
This people are crying 😭😭😭😭😭😭 forgotten that Nigeria lost alot of Man because of their nonsense playing if their tears touch you comment oh no but if the tears of Nigerians man family who pass out just of the sack of this cup say ripN.M
I sha won remind una how much Nigeria go collect if we win this 2023 AFCON today .😋😋
• If we win Ivory Coast today , we go collect ($7 mill!on) 10 billi0n naira( Ten billi0n one hundred forty-seven milli0n nine hundred sixty-six thousand two hundred forty-eight naira).😋😋
• Ivory Coast wey carry second go collect $4 million ( 5.7 bill!on naira) because na dem collect 2nd, atleast dem try na e no easy to carry 2nd for class.
• South Africa and D.R Congo wey reach Semi final go collect $2.5m each ( 3.6 billion naira) both of dem go play today make dem see who go carry third.
• Ghana and Cameroon go collect thanks for coming m0ney atleast small thing go reach their hands, you no fit invite W0man you no go give am transport money.
Inside that our money, we go commot two hundred and forty-eight naira ( 248 naira) buy two handkerchiefs give di two countries make dem use dey clean tEars when we dey lift dey trophy.😋
Che Che che, Ghana Kwenu, Cameroon Kwenu, South Africa Kwezunuoo😄
Football in Pidgin
Happy Sunday and new friend s and also those that is interesting to follow please follow this page I love 💕💖💖 you All please follow great world for more about Nigeria hope
10/02/2024
I love you 💘❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️ of one thing
10/02/2024
I know we are going to win this cups matter what happens
Click here to claim your Sponsored Listing.
Category
Contact the business
Telephone
Website
Address
Agbor
10/03/2024