ERICO TV

ERICO TV

Share

welcome to my official page
๐Ÿ‘‡
๐Ÿ‘comedian
๐Ÿ‘video editing
๐Ÿ‘ content creator ๐Ÿ“ฝ๏ธ
๐Ÿ‘funny and entertaining videos

29/05/2026

Thank God is Friday

28/05/2026

27/05/2026

Trending voice note of Mr president, na blord generate an with Ai to use it against verydarkman

27/05/2026

I like as VDM dey talk about Alex oti, e dey play e dey show

27/05/2026

The type of anger way dey people face as Mr president Tinubu was passing

26/05/2026

Manipulator and social media distractor

25/05/2026

VDM wants to kn@ck me ??๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ

For person wey her TOTO no get water oo

Everywhere don do GBIM๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

All this small girls Sha hmmm ๐Ÿค”

Abeg make ona no put me for talk oo ๐Ÿ˜’๐Ÿ˜’
I'm now repented..

Note: This page does not support vawulence ๐Ÿ˜’

25/05/2026

This guy nearly kpai in market

25/05/2026

OMO this dey happen, for those of you way dey always buy supermarket water, this video is for you

25/05/2026

Please can someone explain to me why the chat between Phyna and VDM is showing that it is Ai Generated? Phyna na Olodo shaa
But even if VDM did, it was a request โ€œMake we Fvkk nahโ€
Is Phyna a Virginm or a min@r? So Whats the point?
Atleast all of una wey dey call VDM Agege can see he is an ashawo and we love him๐Ÿคฃ
Una go cry tire
We can never change our minds
We are Ratels!!!โœŠ๐Ÿพ

Moral lesson: We love VDM like that , na man he be๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚.

24/05/2026

How much do you think a man suppose give you every month,

Want your business to be the top-listed Media Company in Aba?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Telephone

Website

Address

Aba