Dmitri

Dmitri

Share

Rapper, Singer and Song Writer. Brabee Vava🤍🐐

26/11/2025

Nini Male Edition

17/11/2025

Abeg If person wey do BBL d!e, the spirit go get big yansh?, or the original small yansh🤨

New Freestyle out now
https://www.facebook.com/dmitrivibesofficial/videos/706237322199373/?app=fbl

16/11/2025

‎Dmitri_ God Dey Do Am freestyle

‎LYRICS 👇

‎so if I tell you my story tears go come out your face

‎I don't even know how I dey survive but I dey run my race ayy

‎I dey hustle every night n day
‎I dey work n pray

‎na baba God dey do am for me
‎I swear it's by his grace ayy

‎from drinking well water na pah I drinking bottle
‎level don change my perform strong more Dan kolos

‎my skin just shining
‎cuz his blessings dey overflow Aya aya

‎bank account fat just like say I'm mc caro

‎haters neh vex but let Dem bust
‎la it there so.

‎I cover my life with the blood of Jesus Christ o Aya Aya cuz..

‎Na God dey Do Am
‎Na God dey do am for me *3
‎N he go do it for you too..






16/11/2025

Good morning n Happy Sunday

Dropping a dope freestyle later today

8pm

15/11/2025

Guess WHAT?

Tomorrow new Freestyle drops. Trust me it's worth it and another Gon drop by Friday.

2morrow 8pm pls be here

24/10/2025

This year really changed my view of life, love, friendships, and family. I’m not too wrapped up in nothing and I’m not taking anything personally. I’ve learned to stop expecting people to move how I move and just take them for who they show me they are. A whole lot of… I love you but I know how to handle you now!!!

New Freestyle out now. Try check it out

https://www.facebook.com/dmitrivibesofficial/videos/812510041476552/?app=fbl

23/10/2025

Y'all check out this week Freestyle. It's special

https://www.facebook.com/dmitrivibesofficial/videos/812510041476552/?app=fbl

22/10/2025

Have you seeing this freestyle 🤔

Want your public figure to be the top-listed Public Figure in Monrovia?
Click here to claim your Sponsored Listing.

Category

Website

Address

Monrovia